Daddy wey dey Pamper Gbedu Version by Moses Bliss ft Greatman Takit, and Prinx Emmanuel Mp3 download

Moses Bliss, a well-known gospel musician and vocalist from Nigeria, has unveiled a new, fascinating version of his popular song “Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version).”

He enlisted the musical prowess of Afro-gospel music superstars Greatman Takit and Prinx Emmanuel to make it extraordinary.

Following the huge global success of the prior album, “Daddy Wey Dey Pamper,” the musical journey continues with the Gbedu Version, an exhilarating Afrobeats duet starring Moses Bliss, Greatman Takit, and Prinx Emmanuel. This music masterfully combines upbeat Afrobeats rhythms with memorable melodies.

LYRICS

Daddy wey dey Pamper
Daddy wey dey bless
Forever you’re my father
Na you dey give me rest

When I look around
I see your faithfulness
I bow down on my knees
Cos na you wey be the best

Ah Ah Ah
Eh le le le
Daddy wey dey pamper
Daddy wey dey pamper

Melody man
Oh Lord
Moses Bliss

Shey I been tell them before
Make dem kilo fun ota mi
E get why i talk the way i talk
Like say me no fear nobody
Omo if you wanna try the boy
You go like to tell me who’s your Daddy
Say you wan get beef
With the God of all flesh
Omo, that’s my Daddy

For my life i dey lush
Lush
At all Ajebutter
I dey posh
Posh
Blessings dem are coming in a rush
Rush
Angeli protect me is a must, must

I be bursting your speaker
Living la vida
Like Daniel, i be smarter than teacher
Even if i fall when i ran kilometre
Daddy said he me pick up

Even when I fall your hand
You still dey hold my hand
Lover of my soul, You no dey break my heart
I’ll sing about your mercy
I’ll sing about your grace
Na u dey burst my brain
Every night and day
Daddy wey dey pamper
Daddy wey dey bless
Forever you’re my father
Na u dey give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I bow down on my knees
Cos na u wey be the best

Me i know say you no dey sleep
You no dey slumber
And you just dey follow the boy
Bumper to bumper
When a badman wan try to double-cross me
You tell me say make i dey my dey
Nothing dey pass

So I perm one side like a jerry curl
Dem no go fit use me de toy
Dem go hear my footsteps koi koi koi
Oluwa de for the boy, boy

Say me I like the way you pamper me
Like a Tata
When the enemy knack shot
Ratatata
Everything just de bounce
You de counter
I say your name e no be childs(play)
So me I no go fall down

I remember one day for mothercat
Many bad man dem corner side me o
But you prepare my table before them
Say make I chow this à la carte

Even when I fall your hand
You still dey hold my hand
Lover of my soul, You nor dey break my heart
I’ll sing about your mercy
I’ll sing about your grace
Na u dey burst my brain
Every night and day
Daddy wey dey pamper
Daddy wey dey bless
Forever you’re my father
Na u dey give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I bow down on my knees
Cos na u wey be the best

Daddy oh Daddy
This your love dey sweet my belle
Oh Daddy Oh Daddy
This your grace e dey show for body

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *